Saturday 17 November 2018

Una Well Done o

Una Welldone oh.  Na me be Ayo Julliette una sister.  I don carry my market come oh.  Make una de waka come dis my yard for una everyday gist. I go give una news as e dey hot. If dem mess for Aso Rock,  una go hear for this our yard. 

Ayo Julliette yard na place wey una go get authentic news,  gist,  entertainment and plenty more oh. We no be like Ogogoro wey dem don use water mix.  Na we be the ogbonge,  original,  correct place for every every.

We no go disappoint. Una go dey entertained,  educated,  enlightened, empowered and many more. 

Join us.  Be part of us. 

Una Well Done o

Una Welldone oh.  Na me be Ayo Julliette una sister.  I don carry my market come oh.  Make una de waka come dis my yard for una everyday gis...